Actress Wunmi Toriola Is Violent And Beats My Mum- Ex Husband Reveals To Fiancée

Actress Wunmi Toriola Is Violent And Beats My Mum- Ex Husband Reveals To Fiancée

Actress Wunmi Toriola Is Violent And Beats My Mum- Ex Husband Reveals To Fiancée

Few weeks ago, popular Nigerian faceless blog (Gistlover)  posted the break up news of Actress Wunmi Toriola’s marriage after which an Igbo lady entered Gistlover’s Dm to question her.

Read her post below……

my dm begin question me say this man wey i post so he looks like her new man proposing marriage to her oo, inface the man don dey look for apartment for the two of them and say the man tell am say he was never married because him girlfriend wey him dey date don dieso I was wondering and asked the lady if she sabi wunmi, that one kuku be Omo iboshe no dey watch Yoruba movies so she talk say she no sabi her ooo, long story short I Sha tell the girl make him send the man picture make I compare, naso he send Baba Zion picture give me , ah, baba Zion keh, Iba Zion re now, Wunmi no die nawhy baba Zion do like this ? Naso I tell that one say na the same man ooo that one come go fire am for Whatsapp he Sha confessed say na true but he already divorced the lady and they are no more together, naso the lady come ask me say shey make him gree, ewo ni temi, shebi na your puna , why iz you asking memake we Sha no talk plenty Sha , naso the Baba Zion begin talk ooo, begin narrate how Wunmi was violent in the marriage , how Wunmi beat her mamaand all, naso iyawo Tuntun come ask me again say shey na true say the lady dey violent na GLB NATION go answer that one oo, my hand no dey that one, egbo? Shey Wunmi violent ???? swipe to read the chatsigi Ewedu oni wo pa wa ooo, ofo aye oni bawa ooo, I come in peace

See screenshot conversation below…

Leave a Reply